Get All What You Want From Komiate.page.tl  
 
  Komiate Lyrics 04/23/2024 6:51am (UTC)
   
 
P SQUARE SAY YOUR LOVE NO DEY DIE Na today, e don dey Girl you know say me I no dey lie This is what you said to me (2x) CHORUS You say your love no dey lie Say your feelings no dey die See me girl I dey cry eyah Oh no You say your love no dey lie oh See me girl I dey cry Tell me which kind lie be this Na today eyah e don dey VERSE 1 You say your love no dey lie E don tey [e don tey] Make you tell your friends Wetin dey [Na today] Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me] She go talk say we go spend our life together She like me pass her own mother She prefer me pass her own father My brothers tell me which kind lie be this Na today, eyah e don tey HOOK The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me 2x] Girl, anytime I dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you find your way Tell me which kind lie be this Na today eyah e don tey REPEAT CHORUS VERSE 2 Na the same girl wey I see inside my best friend moto Oh no, no be so Girl, I don't need an explanation Girl why you dey tell lie Tell me really why you dey tell lie They talk say who say, she say that That she say that P-Sqaure don say that My brothers tell me which kind lie be this She don kolo I swear nobody could believe the girl No be so REPEAT CHORUS VERSE 3 What sort of a life is this Which kind life wey be this Wey someone go dey fit struggle Dey hustle, dey bubble for jungle No be for double Na the same girl wey I hustle Na she be trouble Who be that babe wey dey fumble Make she go sef Why, why, why, why I go cry When I dey try She dey lie say her love no dey die [eyah] So now baby tell me, who dey lie [eyah] Make I tell you wetin I get for my mind Baby girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Hey yo, that was then But now girl, I don't need you no more Make you go, I don't need you no more REPEAT CHORUS BRIDGE Girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't like you no more Girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't need you no more Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no REPEAT CHORUS (till fade) Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no P SQUARE IFUNANYA Girl I know say you dey wonder why Why do people fall in love It could be for the game of pleasure I don't know But when it comes to lust Girl that's for sure If you and I can turn these things around HOOK Girl na you Be the one that makes me smile And it's true [Nne Nne] Na only you Fit give this love a chance to reign Baby don't go CHORUS All because of Ifunanya [Ifunanya] Ifunanya [Ifunanya] Because of ifunanya Onye m'bu n'obi Na because of Ifunanya [Ifunanya] Ifunanya [Ifunanya] Because of ifunanya Onye m'bu n'obi Nne biko biko don't go [oh oh] Because of ifunanya Onye m'bu n'obi Baby biko biko don't go [oh oh] Because of Ifunanya [Ifunanya] Ifunanya [Ifunanya eh eh] Onye m'bu n'obi VERSE 2 Now I know say I done realize There is something within us Na those things wey dey make me sometimes Dey lose my trust [my love] Is knocking on your door And na so E go dey pursue you dey go go go REPEAT HOOK REPEAT CHORUS VERSE 3 My love is knocking on your door I'm standing all alone On my own Nne Nne Don't you see I'm waiting for so long Don't let this love to fall Don't keep me waiting under the rain Biko Ifunanya [Ifunanya] Nyelum Aka [Nyelum Aka] Ifunanya onye m'bu n'obi Biko Ifunanya [Ifunanya] Nyelum aka [Nyelum aka] Ifunanya onye m'bu n'obi Onye m'bu n'obi (x7) Biko Ifunanya [Ifunanya] Nyelum Aka [Nyelum Aka] Ifunanya onye m'bu n'obi Biko Ifunanya [Ifunanya] Nyelum aka [Nyelum aka] Ifunanya onye m'bu n'obi Onye m'bu n'obi (till fade)
I dey mad oh It's Melody, U know its Mugeez. And how can it be done without Paedae when is R2BEES Verse 1 (Mugeez) I dey mad ooo! I dey go crazy. I dey madd oo! Because she moving too sexy Verse 1 Met this gal up in da club wey I hook up ask in name oh, She dey move too sexy with da body wey she don maintain oh, African lady, as I dey touch she no dey complain oh, Make we do some dancing wey she throw that thing pon me, She dey make I de go, (because of that thing oh) She dey make I de go crazy, (wey I dey love that body shape oh) She dey make I de go, (because of that thing oh) She d make I de go crazy, (wey I de luv that body shape oh) Chorus Now swing for me, (Ma African lady) Bring it on me, (cos I dey like how u wind it) Now swing for me, (Ma African lady) Bring it on me, (cos I dey like how u wind it) Ghana baby oh (Oh yeah) Ghana lady oh (Oh yeah) Naija baby oh (Oh yeah) Naija lady oh (Oh yeah) Oyibo baby oh (Oh yeah) Oyibo lady oh (Oh yeah) I say come and swing that thing for me Yoo, Ghana baby oh, Naija lady ooo, Naija lady oh, Oyibo baby oh, oyibo baby oh I say come and swing that thing for me. Come and swing that thing for me (2x) Verse 2 Yo! Love da way da gals look sexy, Up in da club love da wat dem wind it, Na in I see dey make ma head go crazy, Wow, what a beautiful lady, She dance like Shakira and Beyonce, Up in da club busy body, Black woman u look so hotter, Whether u be Ghanaian or from Naija, Shake what u got from mama, Shake for your man make e feel better, I say body no be fire wood, Swing make I feel u, African black woman you're so cool, Baby gal come and swing, 1 step 2 steps do your thing, Your style deu make ma eye blink, I swear to God tonight we don go sin, Baby gal come and swing, I say 1 step 2 steps do your thing, Your style de make ma eye de blink, I swear to God tonight we don go sin. Chorus lyrics from museke.com Now swing for me, ( ma African lady) Bring it on me, ( cos I dey like how you wind it) Now swing for me, ( ma African lady) Bring it on me, (cos I dey like how you wind it) She dey make I de go, (because of that thing oh) She dey make I de go crazy, (wey I dey love that body shape oh) She dey make I de go, (because of that thing oh) She d make I de go crazy, (wey I de luv that body shape oh) Now swing for me, ( ma African lady) Bring it on me, ( cos I dey like how you wind it) Now swing for me, ( ma African lady) Bring it on me, (cos I dey like how you wind it) Outro by PAEDAE Yeahh! Thank you beautiful ladies for showing up, Its R2BEEZ, We r out of here, Peace!
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
  Facebook 'Like' Button

This website was created for free with Own-Free-Website.com. Would you also like to have your own website?
Sign up for free